Categories: Latest News

Bad To Me lyrics by Wizkid

Lyrics
Ye, mamiYou dey make a man go so cornyOne gin wey we sipE dey make a man go so corny
Highway, burst it my wayThis kind of body don dey cause e migraineAnd when we leave, we fit do am your wayOr if you want, we fit do am my wayHighway, two shot I don takeYou turn me on, I no dey go I wan deyI no dey care, say the bad mind dem preeMoney on me mind all day
Lose my way, ohThis kind, this kind love, yeahWey dey make me want more, whoaCome my way, ohThis kind, this kind love, yeahI dey want for the nightMake I know how you feel, how you want am
Lady, girl, say your body bad to mePass make I choke, make I feel am, ohBaby girl, you know as e be, ohYeah, we dey love ’til the morningBad girl addicted to meOnly you know as e dey do meOnly you know as e dey do me, oh-whoa, girl
E-ye, ge-ge (e-ye, ge ge)Yo-mah, ge-ge-ge-ge (oh yeah, ge-ge)Casamigos (casamigos)For my amigos (for my amigos)Wa je ogede (wa je ogede)Baby, wa je ogede (wa je ogede)E-ye, ge-ge (e-ye ge ge)Kon se iyepe (kon se iyepe)
All for you babyIf that money dey too much say make you talk‘Cause you know the money long, ooh, yeahBreak your back with itYeah, na me and you dey talk, no one involvedBaby girl, make I indulge you, yeah
Lose my way, ohThis kind, this kind love, yeahWey dey make me want more, whoaCome my way, ohThis kind, this kind love, yeahI dey want for the nightMake I know how you feel, how you want am
Lady, girl, say your body bad to mePass, make I choke, make I feel am, ohBaby girl, you know as e be ohYeah, we dey love ’til the morningBad girl addicted to meOnly you know as e dey do meOnly you know as e dey do me, oh-woah, girl
E-ye, ge-ge (e-ye, ge ge)Yo-mah, ge-ge-ge-ge (oh yeah, ge-ge)Casamigos (casamigos)For my amigos (for my amigos)Wa je ogede (wa je ogede)Baby, wa je ogede (wa je ogede)E-ye, ge-ge (e-ye ge ge)Kon se iyepe (kon se iyepe)
Source: Musixmatch
Treasure Orokpo

A multi-talented individual with a passion for diverse fields, Treasure Orokpo is a trained journalist, skilled cook, and AI enthusiast. When she's not uncovering the latest stories, you can find her whipping up culinary creations in the kitchen and entertainment.

Recent Posts

Black market Dollar to Naira exchange rate today 19th May 2024

Black market dollar to naira Exchange Rate Today 19th May 2024 can be accessed below. This…

25 mins ago

Exchange rate: Naira falls three times against dollar in seven days

The Naira experienced two appreciations and three depreciations last week amid the ongoing foreign exchange…

29 mins ago

Why my father, Fela married 27 wives same day – Seun Kuti

Grammy-nominated Afrobeat singer Seun Kuti has explained why his late father, Fela Anikulapo Kuti, the…

1 day ago

President Tinubu gives Peace Corps boss, Dickson Akor federal appointment

President Bola Tinubu has given a federal appointment to the founder of Peace Corps of…

1 day ago

President Tinubu appoints Benue APC chair, Austin Agada chairman Kaduna Polytechnic Board

President Bola Tinubu has appointed the chairman of the All Progressives Congress, APC, in Benue…

1 day ago

How much is Naira to Dollar Black Market Today, 17th May 2024

Black market dollar to naira Exchange Rate Today 17th May 2024 can be accessed below. This…

2 days ago