Lyrics of Ayra Starr’s New Single ‘Rush’

LYRICS

[Verse 1]
Sabi girls no dey too like talk
Animals dey in human form
Padi man, nobody like work
But you must hustle if you wan chop

E no finish dem wan fight us
If them dey run dem no fit catch up
I no dey form say I too righteous
No come dey form say you too like us

[Pre-Chorus]
Me no get the time for the hate and the bad energy
Got my mind on my money
Make you dance like Poco Lee
Steady green like broccoli

Steady on my grind no wan hear what they wan telly me
Kudi na my fantasy
Dem wan dey check if my tap e no rush

[Chorus]
But e dey rush
E dey rush well well
E bе much
Na God dey make my tap, e dеy rush
The kind money we touch

But e dey rush
E dey rush well well
E be much
No be hype, everybody dey crush
There’s no dulling with us (There’s no dulling with us)

Pa pa ri, pi pa pa ri pa
Pa pa ri, pi pa pa ri pa
Pa pa ri, pa ri pa pa ri

[Verse 2]
Jofunmi Japata
I dey go Ghana
You never touch
You dey form papas
Which kind money we never see before
Kosi elomi, gat me feeling I’m the one
Ajeh ajeh
Can never take my cake away (ajeh)
You can’t count my grace
I just dey my lane
I just dey my lane

[Pre-Chorus]
Me no get the time for the hate and the bad energy
Gat mi mind on my money
Make you dance like poco lee
Steady green like broccoli

Steady on my grind no won hear what they want telly me
Kudi na my fantasy
Dem won dey check if my tap e no rush

[Chorus]
But e dey rush
E dey rush well well
E be much
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch

But e dey rush
E dey rush well well
E be much
No be hype everybody dey crush
There’s no dulling with us

[Outro]
But e dey rush
E dey rush well well
E be much
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch

But e dey rush
E dey rush well well
E be much
No be hype everybody dey crush
There’s no dulling with us (There’s no dulling)

Treasure Orokpo

A multi-talented individual with a passion for diverse fields, Treasure Orokpo is a trained journalist, skilled cook, and AI enthusiast. When she's not uncovering the latest stories, you can find her whipping up culinary creations in the kitchen and entertainment.

Recent Posts

Soaring rice prices threaten Christmas celebrations for Nigerian families

Rice, a staple for Christmas celebrations in Nigeria, has become a luxury this year. Soaring…

1 day ago

Panic as Stage collapses during Odumodublvck’s performance at Lagos concert

Panic erupted on Saturday at a concert in Lagos when the stage collapsed during Odumodublvck’s…

1 day ago

2025 Budget: FG allocates ₦6.36bn for renovation of Tinubu, Shettima’s official quarters

The Federal Government of Nigeria has allocated ₦6,364,181,224 billion for the refurbishment and rehabilitation of…

1 day ago

Black Market Dollar to Naira Exchange Rate Today 22nd December 2024

The black market dollar to naira exchange rate for today, 22nd December 2024, can be…

1 day ago

NNPC debunks shutdown rumors, confirms fuel loading at Port Harcourt Refinery

The Nigerian National Petroleum Company Limited (NNPCL) has refuted claims that the 60,000 barrels per…

1 day ago

‘We have to find a way’ – Guardiola laments after defeat to Aston Villa

Manchester City finds itself in unprecedented turmoil, with relegation-level form showing little sign of improvement.…

1 day ago