Lyrics of “Bad To Me” by Wizkid

Verse 1
Highway, burst it my way
This kind of body don dey cause a migraine
And when we leave, we fit do am your way
Or if you want, we fit do am my way
Highway, two shot I don take
You turn me on I no dey go I one dey
I no dey care, say the bad mind dem pree
Money on mi mind all da

Pre-Chorus
Lose my way, oh
This kind, this kind love, yeah
Wey dey make me want more, woah
Come my way, oh
This kind, this kind love, yeah
I dey want for the night
Make I know how you feel, how you want

Chorus
Lady, girl, say your body bad to me
Pass make I choke, make I feel am, oh
Baby girl, you know as e be, oh
Yeah, we dey love till the morning
Bad girl addicted to me
Only you know as e dey do me
Only you know as e dey do me, oh-woah, girl

Post-Chorus
Ee-ye, ge-ge (Ee-ye, ge ge)
De-mah, ge-ge-ge-ge (Oh yeah, ge—ge)
Casamigos (Casamigos)
For my amigos (For my amigos)
Wa je ogede (Wa je ogede)
Baby, wa je ogede (Wa je ogede)
Ee-ye, ge-ge (Ee-ye ge ge)
Kon she iyepe (Kon she iyepe)

Verse 2
All for you baby
If that money dey too much say make you talk
Cos you know the money long, ooh, yeah
Break your back with it
Yeah, na me and you dey talk, no one involved
Baby girl, make I indulge you, yeah

Pre-Chorus
Lose my way, oh
This kind, this kind love, yeah
Wey dey make me want more, woah
Come my way, oh
This kind, this kind love, yeah
I dey want for the night
Make I know how you feel, how you want am?

Chorus
Lady, girl, say your body bad to me
Pass, make I choke, make I feel am, oh
Baby girl, you know as e be, oh
Yeah, we dey love till the morning
Bad girl addicted to me
Only you know as e dey do me
Only you know as e dey do me, oh-woah, girl

Post-Chorus
Ee-ye, ge-ge (Ee-ye, ge-ge)
De-mah, ge-ge-ge-ge (Oh yeah, ge-ge)
Casamigos (Casamigos)
For my amigos (For my amigos)
Wa je ogede (Wa je ogede)
Baby, wa je ogede (Wa je ogede)
Ee-ye, ge-ge (Ee-ye, ge-ge)
Kon she iyepe (Kon she iyepe), ok

Treasure Orokpo

A multi-talented individual with a passion for diverse fields, Treasure Orokpo is a trained journalist, skilled cook, and AI enthusiast. When she's not uncovering the latest stories, you can find her whipping up culinary creations in the kitchen and entertainment.

Recent Posts

BREAKING: Stranded victims of Otobi-Akpa attack stopped from entering Och’Idoma Palace in Otukpo

Survivors of the recent deadly herdsmen attack on Otobi-Akpa village in Otukpo Local Government Area…

40 minutes ago

BREAKING: Three suspected herdsmen arrested after deadly attack in Otobi, Benue

Three suspected herdsmen have been arrested in connection with the brutal attack on Otobi community…

3 hours ago

BREAKING: Herdsmen launch fresh attack on Emichi village in Otukpo

Several people are feared dead following a fresh attack on Emichi village in Otukpo Local…

3 hours ago

BREAKING: Dangote refinery reduces petrol price

Dangote Refinery has implemented another price reduction on its refined petroleum products, lowering the ex-depot…

4 hours ago

Blessing Onuh joins House Committee to monitor Rivers Emergency Rule

Hon. Blessing Onyeche Onuh, the member representing Otukpo/Ohimini Federal Constituency, has been appointed to a…

6 hours ago

From food basket to war zone – Angbo laments insecurity in Benue

Hon. Kennedy Angbo, member representing Otukpo/Akpa State Constituency in the Benue State House of Assembly,…

6 hours ago