Connect with us

Latest News

Rush lyrics by Ayra Starr

Published

on

Lyrics
Ohh (Vibez)Pa pa ri, pi pa pa ri paPa pa ri, pi pa pa ri paPa pa ri, pa
Sabi girl no dey too like talkAnimals dey in human formPadi man nobody like workBut you must hustle if you wan chopE no finish, dem wan fight usIf them they run them no fit catch upI no dey form say I too righteousNo come dey form say you too like us
Me no getty time for the hate and the bad energyGot mi mind on my moneyMake you dance like Poco LeeSteady green like broccoliSteady on my grind, no wan hear what they want telly meKudi na my fantasyDem wan dey check if my tap e no rush
But e dey rushE dey rush well, wellE be muchNa God dey make my tap, e dey rushThe kind money we touch, yeah
E dey rushE dey rush well, wellE be muchNo be hype everybody dey crushThere’s no dulling with us(There’s no dulling with us, oh)
Pa pa ri, pi pa pa ri pa (yeah)Pa pa ri, pi pa pa ri pa (yeah)Pa pa ri, yeahPa pa pa ri, pa ri pa
Jofunmi Japata, I dey go Ghana (yeah)You never touch, you dey form papas (yeah)Which kind money we never see beforeKosi elomi, gat me feeling I’m the oneAje, aje, ajeCan never take my cake awayAje, you can’t count my graceI just dey my lane, my lane
Me no getty time for the hate and the bad energyGot mi mind on my moneyMake you dance like Poco LeeSteady green like broccoliSteady on my grind, no wan hear what they want telly meKudi na my fantasy (yeah, yeah)Dem wan dey check if my tap e no rush
But e dey rushE dey rush well, wellE be much (e be much)Na God dey make my tap, e dey rushThe kind money we touch, yeah
E dey rushE dey rush well, wellE be muchNo be hype everybody dey crushThere’s no dulling with us(There’s no dulling with us, oh)
‘Cause e dey rushE dey rush well, wellE be muchNa God dey make my tap, e dey rushThe kind money we touch
E dey rushE dey rush well, wellE be muchNo be hype everybody dey crushThere’s no dulling with us(There’s no dulling)
Yeah, yeahYeah, yeahMmh, ahh
Source: LyricFind