Connect with us

Entertainment

Short Skirt (Fine Girls) Song Lyrics By Nasboi

Published

on

Short Skirt (Fine Girls) Song Lyrics By Nasboi Below.

Sit back and Relax

me I like fine girls
the one’s wa dey wear short skirt
o ha. me I like fine girls o fine girls like ayra stra o
fine girlie you are Melanie po po po (fine girl like tiwa savage o)
fine girl you are Melanie po po po (fine girl like omotala)

baby gimme gimme ogini ogini
you know is being a minute
no go dey do like you dey shaken. no go dey do like
undress yourself na my polo wa you wear
anywhere you go i go follow you go there
them go dey denge denge them go dey post
them go dey walka kurukere them go dey post
como tu tape (jumape i see you) Friday italawa
fine girls like e shalawa
Saturday italawa
me I don reach bus stop o wa
fine girls. the one’s wa dey wear short skirt o wa me i like fine girls
fine girls like ayra stra o
fine girl you are Melanie po po po (fine girl you are tiwa savage o)
fine girl you are Melanie po po po (fine girl like omotala)

baby what’s your terms? tell me your condition baby I dey feel you
see me today no go see me tomorrow adekunle gold pepper you like rodo
them go dey denge denge them go dey post
them go dey walka kurukere them go dey post
if na you be keeper I go shoot you for the post gimme your address gimme your post code..
Friday italawa fine girls like shalawa Saturday italawa
me i don reach bus stop o wa..
fine girls the one’s wa dey wear short skirt o wa
me i like fine girls o fine girls like ayra stra o
fine girl you are Melanie po po po (fine girl like tiwa savage)
fine girl you are Melanie po po po (fine girl like omotala o)

%d bloggers like this: