Latest News
Bandana Lyrics by Fireboy DML ft Asake
Bandana
Song by Asake and Fireboy DML
Lyrics
Low-key
All of them don dey notice I’m not joking All my guys dem, dem know me Since ’06 I’ve been writin’ this story I no be OG But, if you ask dem, dem know meI no dey blow trees
Orin lo nyi mi l’ori (l’o-o-ri) Music chose me Just know this and know peace (know peace) I dey lowkey But, I’m never lonely Sexy ladies Come whine fi me slowlyNa the love wey I see na hin wey give me liver
I be ghetto boy, I be sinner Fear nobody, only Jehovah And, I thank the Lord, I dey go far Usain Bolt, mo d’aleba Shout out s’awon t’emi ninu Shitta Bandana lori bi ti 2Pac Midnight walkers, Karashika, ahhDem never see me comin’ (joor-joor, joor-joor)
Hmm-mm, comin’ (l’Eko) Mo gbe wan ni “is coming” (ii-yeah-yeah, oh-yoh) Naija boy wey dey go foreign (wey go foreign) Wey go foreign (wey go foreign) Oshey, Mr. Money (oshey, Mr. Money)I’m never weak, I never cease (ahn-ahn)
‘Til eternity, I’m on fire My legacy will not die My family is for life Where dem dey? Who dem be? (awon da?) Dem go craze, dem go tire Dem go say, dem go say (dem go say, dem go say) “Dem no know wetin dey sup” (“dem no know wetin dey sup”)But, low-key
All of them don dey notice (ahn-ahn-ahn) I’m not joking All my guys dem, dem know me (ahn-ahn, ahn) Since ’06 (’06) I’ve been writin’ this story (sto-ry) I no be OG But, if you ask dem, dem know me (Giddem)Na the love wey I see na hin wey give me liver (give me liver)
I be ghetto boy, I be sinner (I be ghetto boy, I be sinner) Fear nobody, only Jehovah And, I thank the Lord, I dey go far (I dey go far) Usain Bolt, mo d’aleba (aleba) Shout out s’awon t’emi ninu Shitta Bandana lori bi ti 2Pac Midnight walkers, Karashika, ahhDem never see me comin’ (joor-joor, joor-joor)
Hmm-mm, comin’ (l’Eko) Mo gbe wan ni “is coming” (ii-yeah-yeah, oh-yoh) Naija boy wey dey go foreign (wey go foreign) Wey go foreign (wey go foreign) Oshey, Mr. MoneyDem never see me comin’
Hmm-mm, comin’ Mo gbe wan ni “is coming” (mo gbe wan ni) Naija boy wey dey go foreign Wey go foreign Oshey, Mr. Money (oshey, Mr. Money)